PCM Datasets
Collection
Compilation of nigerian pidgin english (PCM) samples • 3 items • Updated
tweet stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
yeah ️the guy wants to trend dat was why e join nysc e cant trend with good music again | negative | train |
this life is so funny sef you will work hard and buy cloths and shoes and rain will start dictating when to wear them for you because you see rain to wear white na war to wear suede na wahala shoe wey i take my money buy | negative | train |
dis is unfair of urcompany goingtowks nw ive bin complaining abt d subscriptioni did wch did nt reflect on mydecoder nd im givin u an ultimatum else u willbsurprised my next reactnim makin dis publicly nw ive chatted u privately showing evidence of payment | negative | train |
lil wayne don vex me im actually not excited again | negative | train |
dis is unfair of ur company going to wks nw ive bin complaining abt d subscriptioni did wch did nt reflect on mydecoder nd im givin u an ultimatumelse u will surprise my next reactnim makin dis publicly nw ive chatted u privately showing evidence of payment | negative | train |
e be like u sef dey mad | negative | train |
sure parole with dem boys dey mainland like this but no be me dem go use trend tomorrow these lagos police officers are unruly | negative | train |
daddy mi o if a day is possible sef we go come dey chop chips and gala like if we walk too far from departure we go miss flight | negative | train |
today marks one small milestone in the beautiful journey of lifei believe dat im the equivalent to a fine wine or a delicious cheesed older the better im trilled to be another year today i create within me a vacuum that no one can and will ever fill except god | negative | train |
family dey call ooif no be billing na something dey sup oo real st come and drop your wetin my eyes don see vibe on this guy track abeg worldbest na skylevel only ️ | negative | train |
sweater god e don dey be like my supervisor disturbing me for project | negative | train |
chews loudly because i cant stand snoring its one of my greatest fear in marriage marry wife finish she con dey snore omo na to return the wife | negative | train |
if by tomorrow i cannot make transactions with my account ill be done with yall and thats on period i know the money wey dey there na small thing butmake e work well napeople cannot even help my lifewhats this one na | negative | train |
like where i wan dey see k monthly where i dey work | negative | train |
yess ooo be like e don cancel trip sef sigh | negative | train |
person wey i wan shoot shot to don egbonzone me again ooo | negative | train |
you see those ones wey dey change paper to money i no dey believe say dem dey exist until d day dem run me pure street since last year sept i still dey think about my k till today na k these bastards use to cover d perfectly cut cartons wey be like real money ot of life | negative | train |
na the witchcraft part omo e just dawn on me say true dem don turn black witches o | negative | train |
this ramadan im reporting plenty people to god una don too do me strong thing | negative | train |
you see why sticking to what youre familiar with is the best when making food choices just had the trashiest creamy chicken sauce with basmati rice and i dont know how to feel well maybe not trashy its just not something im used to i no dey chop pass rice and stew | negative | train |
please i find it difficult to understand this space ehnneveryday every new morning different thingsee ehnn i know say luno own na savings una help me do see if una touch wálai i go cry my tired i seriously exhausted | negative | train |
abeg please wetin dey happen i havent eaten since morning because of you people and im not owing oooo | negative | train |
futo babes ️ you sha not misbehave with dem cause dem dey burst bottle | negative | train |
she ws floggin me dat very day d beatin ws so much dat i try fight back nd dis man came rm nowhere omg i almost die dat daydat my head wey no correct full of koko nd my mom was there watching dat ws d last day she floggin me always sha obt i see hell return dat day | negative | train |
went to see mortal kombat at imax lekki e be like say subzero dey the cinema hall the main cold wey wan finish us ehn | negative | train |
guy i told this man my surname e shout e say taaa you get money na say my papa even grandpa made money alaye im jobless you wan make i dey buy beer every day gon meet my grandpa | negative | train |
i subscribe gb una no go allow am last now again una dey use una network they test my patience atleast lemme enjoy the network now even if i wont enjoy my data | negative | train |
a letter to my ex dear miss amaka you been tell me say ikechukwu na your brother all those years only for you to invite me come wedding come see you dey marry the same ikechukwu my chest still dey pain me till today for my leg and my abdomen region | negative | train |
e con be like say i no even dey do anything | negative | train |
no light heat come dey againand our forever tenantmosquitoes dey also do their job which kind wahala be this | negative | train |
fine girl = wahala and wahala no dey finish so dem dey fear us | negative | train |
make pple d dey very careful wit diz end of month oo month don end month don end ehhenn who tell u say month end nah pay day some pple month nah dayz abeg make una take am easy wit pple oo diz monin i hear wife dey corey wit husband ontop breakfast money | negative | train |
lmao hin no dey see zero na e dey see | negative | train |
boss bless me tonight abeg even if na any amount hungry wan finish me for where ahde | negative | train |
forex trading be like baba don put hand for head alot of persons make the mistake of opening multiple running trades abeg how you wan manage them without running mad | negative | train |
wahala be like nigeria e dey paint pesin black | negative | train |
where una dey see this money to chop four eggs eh this noodles looks terrible tho | negative | train |
if i dey play ball i dey avoid these kind people i no dey bother my sef to go mack them theyll just use you and shine | negative | train |
be like i came to church very early o sermon no wan end and my stomach don dey para | negative | train |
wahala be like bicycle ooooo kuje rain don commot person roof breeze carry roof hit person windshield spoil d person gate breeze lift roof again to spoil another person house god abeg they still dey commot money for this house | negative | train |
im in tears guys see how my customer is rocking her bag she made me so happy with this picture e choke abi e no choke lagos nigeria | negative | train |
im in tears guys see how my customer rocked her bag she made me so happy with this picture e choke abi e no choke ikeja | negative | train |
this work of is going to cost me more hours to complete and im not giving up not now or never ️ so many legends dey but im just trying to be another one please kindly retweet for a bother na | negative | train |
done turn rich friend oooooo abeg where una dey see this money | negative | train |
gaskiya na sha wahala na bils they call me attention seeker e choke | negative | train |
where una dey find this love abeg if you help me see | negative | train |
e dey do me like make friday just come im tired of here already | negative | train |
stop tell me i forget you pls that have to stop remember when you dey suffer i know come help you and u know call me enjoyment come ur side my phone no ring oh now d table don turn i don become ur enemy life | negative | train |
if you go to that party behind metheyll not give you rice chop and if them give you rice meat know go dey on top ami hate rubbish️now im just home alone looking like person wey lost her way to naija abeg who get party for there area lemme turn up please | negative | train |
dis boys av dual citizenshipno properties nor businesses in nigeria bt ar makin d loudest noises and ar causin problem in d country dey can leave d country anytime dey set it ablaze wt d help of sentimental apologists dey av turned some of our youths zombies wt no brains | negative | train |
am ur biggest fan person blow me for mouth coz of you we dey argue u and olamide who get vibes pass i argue they tell dem sey na get vibes pass before u no wetin dey happen wey don dey argue i no know wen i call the boy bastard out of anger the guy blow me | negative | train |
how far after the online bashing na this way una go una dey hawk our jersey like this cc | negative | train |
this modric goal was one real madrid goal i didnt celebrate dem just ruin handicap wey everything don set | negative | train |
the kind body heating wey dis geh gimme for bus now ehn unto say i look like snow white shey na my fault | negative | train |
one hour before you enter abuja you for don dey see good roads na where the madness of all the drivers on the road they start be that come and see speeding all im hearing is voom voom voom left and right | negative | train |
na so i call them for house say i don reach school ooo them come give me another bad news say i forget my meat as i dey pack my stuff meat wey i do walaha fry yesterday afternoon as i dey now ehn i no fit think because this cold sef don enter my brain | negative | train |
the rice wey i cook this morning no follow at all be like something dem wan give bingo | negative | train |
in this life bros fear women same best friend dey here dey chop her friend man buh my babe friends dey do strong head | negative | train |
make me regret not moving you as i was moving to take my place as a marlian oh now see you seeing heaven and i gotta wait till weekend when im less busy when before na one dm wey sound like bro are you back real inside life | negative | train |
na wetin de pain me for justice be that the crime don kill one person | negative | train |
i just no wan curse people doing this face and account thing why you dey give pesin hbp like this | negative | train |
na all this kind play dey make my future husband dey run im single lets be guided please | negative | train |
small change i lock somewhere for detty december e be like every go dey dia problem done plenty pass money make i face am head o | negative | train |
oh wow me wey dey look out for you na me fuck up please give sọpe back the account | negative | train |
fresh kehabi opportunity to fornicateactivity dey wey baba go do wey go make baba forget about meim not playing rough play naira | negative | train |
that imeko video get as e be for my body sha small time dem go dey rubbish cele | negative | train |
now now wey i renew my sub netflix don sharply collect gb i no dey do again abeg this sub must follow me enter next year ijn | negative | train |
lol kilode now i dey my dey please dey your dey oo | negative | train |
zaddy abeg make me happy have been burning fuel for like a month straight no power supply transformer don jappai don dey red o | negative | train |
e go kan marry wey e mind suppose dey at peace kan dey pay debt ️ | negative | train |
im not going outside until the temperature is above my age kd is so freaking cold the wind sef be like say na angels dey blow am | negative | train |
we got home and mumcy was asking what was wrong iya sha lemme alone ó with cattagh coming outta my brain im going to bed ahan its just past mumcy said wont u drop the drink in the fridge she continued ehn drop wetin na my pillow be this now o sha leeme alone | negative | train |
this adult life eh nobody dey do christmas for person again like person no fit dash person money sef chai | negative | train |
shebi na zanku wey i never perfect na im these hens are doing anyhow | negative | train |
wetin these ones dey talk like this where me con stand | negative | train |
the alcohol ive consumed in recent time though the crazy thing is e don be like water for my body i no dey high | negative | train |
me trying to make people recite the alphabets with me without actually telling them to me a them me c them what me e them you good bruv me g them snap out of it me i them total silence e de pain me nau plis | negative | train |
wetin be this wan naa hahaha sylvyyy this wan off me | negative | train |
every single time wey man united get chance to climb up the table and boost top four hopes dem go mess up na wetin happen last season when we think say ole go make top four e blow am e don start again | negative | train |
na we dey kill ourselves for this nigeria how tf will you use rope to hold your goddamm engine interstate car o where person wan see motor like this time to get a ride | negative | train |
i hate it when i say something meaningful and pesin comment rubbish me no better thing dey to chop for this kitchen pesin chop bread bread na better thing iffah reason you | negative | train |
e be like say na me dem cut off | negative | train |
i don dey try find am for like decades now wetin dey occur gan gan | negative | train |
they say out wit old and in wit newbut im not letting go of good friends like uthank u for being an incredible frndtank u so much for affecting my life positively this year n the past yearsgod bless and be wit you allu r loved by me | negative | train |
n e w d e c a d e happy pals abuja nigeria | negative | train |
na you wey go tell mayor congratulations hin call me to laugh about congratulations on what | negative | train |
you are asking me how thing do you even know how i feel im madly in love with you i just hope you can see but na lie u go dey reason matter instead of you to come let me be you kids father | negative | train |
lol o dey out dey work kpa don enter account brother go sleep cover ya head with duvet | negative | train |
my boss is a definition of pepper them jezzzz you dont want to know what he just did for me mehn im so happy rn please help me to thank him im forever grateful dont worry fam una days go still soft | negative | train |
wow i just posted that pic saying no girl on your list can send you k now before i know it alert don enter vtu don land and one is angry with me cause i refuse to give her my acct details had to delete it im so emotional right now i feel loved i appreciate yall | negative | train |
my dear that one sef dey im taking myself for facials as my gift because that towel isnt touching my skin | negative | train |
i just dey chop dey drink good lord | negative | train |
if you love rap song go and listen to ft eriggaraw dey burst my head abeg every verse is raw even the fly gangsta album na raw unrefined | negative | train |
yeah i just checked and i see u make burger trust me im not a beggar but my love for dis picture is bigger baby i want u to love me deeper ️or do u know tina yeah dat girl been dey disturb be wella but i no dey reason her mattersweety joor shey mo ley av a taste i mean burger | negative | train |
coach shay you will enter and play the rest you just dey say calm down since and dem dey flog me | negative | train |
esther dey advise mercy make she no break up with ikeshe no no say na her coin cause fightmercy dey cry ooo inside life | negative | train |
my heart dey bleed the rest of the game better cut i don dey plan transfer lexus money | negative | train |
i still feel na cyndi win this thing jare seyi wey dey use side wake | negative | train |
if u like dey call everybody fool na urself u dey do we dey on our own oh no body ask u for money u just come scam us take our sleep | negative | train |
na person wey get woman fit chop that kind food | negative | train |